Phyno – Ojemba Ft. Olamide (Lyrics)
Nigerian rapper and songwriter Phyno make his musical debut with the official lyrics of his classic record “Ojemba.” In order to create history, he sought the musical prowess of Olamide, a very skilled Nigerian rapper and YBNL boss.
Phyno – Ojemba Ft. Olamide (Lyrics) Oluwa cover me o Man no fit be God o They wan make I slow down o But I no go look back o Ọ kwa Chukwu na-enye o E dey sweet me for belle o Ife ọ sọlụ fa mebe o Abụkwa m ojemba enwe ilo God cover me for my front and my back o
ads (Ojemba enwe ilo)
U wish me to fall, I go jump, I go pass o (Ojemba enwe ilo)
Chasing the bag, ife anyị na-achọ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)
No weapon fashion against me shall prosper o (Ojemba enwe ilo)
ads This little light of mine o, I’m gonna let it shine o See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo)
This little light of mine o, I’m gonna let it shine o See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo)
ads If I fall, I rise, I got my eyes set on the prize You know say shoe get size And all my shoes na designer
Heavy is the head wey dey carry the crown Omo, my shoe no go fit any man Even if I dey for dungeon or underground Oluwa cover me anytime And if you snooze, you collect
ads And if you loose, dem forget you, my guy, you go quench So many goons for my set Many goons wey dey para Wey dey zazu for the bench o We can’t stop, we carry shinning armor
On our way to Zion All my guys them be Lion Mo ti ya wan God cover me for my front and my back o (Ojemba enwe ilo)
Obstacle come, I go jump, I go pass o (Ojemba enwe ilo)
See, no looking back, ife anyị na-achụ bụ ego mbute (Ojemba enwe ilo)
No weapon fashion against me shall prosper o (Ojemba enwe ilo)
Anyị ga na-eje eje, na-abata abata o, ewoo (Ojemba enwe ilo)
And fa ya na-akụ aka ma anyị bata abata o, ewoo (Ojemba enwe ilo)
Gwa onye na-ewe iwe, ya belụ ebelụ, ewoo (Ojemba enwe ilo)
No weapon fashion against me shall prosper o (Ojemba enwe ilo)
This little light of mine o, I’m gonna let it shine o See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo)
This little light of mine, I’m gonna let it shine o See wetin God don design o (Ojemba enwe ilo) Phyno – Ojemba Ft. Olamide MP3 DOWNLOAD
Kinly Download Our App ⟩⟩ https://hypesloaded.top/download-our-apps