Get full access to #That-cruise.net.ng Use the app

Prozparoz Iwc Superstar (Lyrics) » That-cruise

ADVERTISEMENT

Prozparoz Iwc Superstar (Lyrics)

×Delete| Set As PPix| Edit Article| Share


prozparoz iwc_superstar lyrics (intro) t-i-v prozparoz oga genius on the mix! (pre-chorus) mo fe shey mi be davido mo fe shey mi be starboy mo fe shey mi be rapizo i wanna be a superstar omo meji halelele no pain no gain halelele hustle you no go be olelele you don de fun body but you no know say owo wanlelele eh

(chorus) halleluyah, wanna make my people proud again halleluyah, wanna make a better tomorrow halleluyah, wanna become a superstar halleluyah

(verse 1) hustle goom body like tatto but when e go pay you go chop all di panku eh i don de tire with your way so you can call me runaway when di money dey make you no call me cause am faraway no let us beg people wey say di money no go yakpa as i don de pray for grace my brother make you jakpa turn up for di party so make you pass me di lighter shayo goyakpa for di party anita sef she de fun body tell am say my life don change today as i don come back with a brand new song (chorus) halleluyah, wanna make my people proud again halleluyah, wanna make a better tomorrow halleluyah, wanna become a supestar halleluyah

(verse 2)) oluwa magbagbemi oluwa darijime emini ghetto boy all di hustle today, make tomorrow better o spend di money jaye when di hustle go pay o (pre-chorus) omo t-i-v halelele no pain no gain halelele hustle you no go be olelele you don de fun body but you no know say owa wanlelele eh <br><br>(chorus) halleluyah, wanna make my people proud again halleluyah, wanna make a better tomorrow halleluyah, wanna become a superstar halleluyah

(verse 3) wanna be di boy wey go make di people proud wey go like to spend with you when di money dey eh eh eh when di money dey sade go like to spend with me lucy go like to stand by me now my matter don de fade oluwa funmi lowo (pre-chorus) mo fe shey mi be davido mo fe shey mi be starboy mo fe shey mi be rapizo i wanna be a superstar omo meji halelele no pain no gain halelele hustle you no go be olelele you don de fun body but you no know say owo wanlelele eh (chorus)

halleluyah, wanna make my people proud again halleluyah, wanna make a bejjer tomorrow halleluyah, wanna become a superstar halleluyah... THE END







Prozparoz Iwc Superstar (Lyrics) » Hottest » lyric’s » Trending

Do you want to be notified of new song releases? Click to follow us on Facebook now!


 

Do you find THATCRUISE useful? Click here to give us five stars rating!

More
★ ★

Tags

 

Join the Discussion

anonymous comment avatar Anonymous
Hmm.. Super Cool Reply
8 hours ago


No one has commented yet. @This Hour Kindly Be The First! @This Hour !! and Earn Money On Hypesloaded

Leave a Reply


Write A Comment Below
please add comments on This Articles Prozparoz Iwc Superstar (Lyrics)