Get full access to #That-cruise.net.ng Use the app

Mohbad – Peace (Lyrics) » That-cruise

ADVERTISEMENT

Mohbad – Peace (Lyrics)

Peace by Mohbad (Lyrics)

×Delete| Set As PPix| Edit Article| Share
Peace lyric By Mohbad (Lyrics)



A sensational Nigerian singer-songwriter, Mohbad, who is presently dead, released a hit song called “ Peace ,” and here are the lyrics to the thrilling song.



Mohbad – Peace (Lyrics)

ADVERTISEMENT
Wetin be this one like this Been through many things Many, many gists Though I still find my peace Imole Oh I, I do like say me I no dey see Do like say I no dey hear Which kind person be this? Oh I, wetin be this one like this? Been through many things L’ati aye Genesis
ADVERTISEMENT

Stand A Chance To Win Free Bitcoins every hour! - Join Now %100 Legit!


I will be dealing with frenemies Survivor (survivor) Mi o ni gba (mi o ni gba) Money chaser, faster than a bullet Flying like a rocket Badman wey never rest King of South and the West Faster than a car Won fe ba mi sa Faster than a Benzo Ijebu lo “l’ewe so” Bad vibes on lyrical (ahh) Bring in my sound, I’m so biblical, oh (Olohun, ahh)
DOWNLOAD MP3


Aiye toh l’okada, won de tun ni car Dem wan tear your knicker Dem wan to turn your teacher Before you hammer, oh, my nigga, oh, my nigga You go dey when I no get ginger? Oh, my nigga, oh, my nigga Shey you go dey when I no get raba? ‘Cause my mama, ’cause my mama been praying for me Say make I jere Oh, my baby, oh, my baby Shey you go dey before my Surulere? (Kai) ohh

ADVERTISEMENT
(Iyawo mi sh’oda, o romipin?) (O fi mi si’le, mon fa cigar) (Kakiri l’odo awon aboki) (Iru kileleyi? Mio fe gbo) ohh l Wetin be this one like this Been through many things Many, many gists Though I still find my peace Oh I, I do like say me I no dey see Do like say I no dey hear Which kind person be this? Oh I, wetin be this one like this? Been through many things L’ati aye Genesis I will be dealing with frenemies Survivor (survivor) Mi o ni gba (mi o ni gba) Money chaser, faster than a bullet Flying like a rocket Badman wey never rest King of South and the West Faster than a car Won fe ba mi sa Faster than a Benzo Ijebu lo “l’ewe so” Bad vibes on lyrical (ahh) Bring in my sound, I’m so biblical, oh (Olohun, ahh) Aiye toh l’okada, won de tun ni car Dem wan tear your knicker Dem wan to turn your teacher Before you hammer, oh, my nigga, oh, my nigga You go dey when I no get ginger? Oh, my nigga, oh, my nigga Shey you go dey when I no get raba? ‘Cause my mama, ’cause my mama been praying for me Say make I jere Oh, my baby, oh, my baby Shey you go dey before my Surulere? ohh Iyawo mi sh’oda, iyawo mi (O fi mi si’le, mon fa cigar) (Kakiri l’odo awon aboki) (Timi Jay on the track)

https://hypesloaded.top/Download-our-apps





WATCH ON YOUTUBE BELOW;


Mohbad – Peace (Lyrics) » Hottest » lyric’s » Trending

Do you want to be notified of new song releases? Click to follow us on Facebook now!


 

Do you find THATCRUISE useful? Click here to give us five stars rating!

More

Tags

 

Join the Discussion

anonymous comment avatar Anonymous
Hmm.. Super Cool Reply
6 hours ago


No one has commented yet. @This Hour Kindly Be The First! @This Hour !! and Earn Money On Hypesloaded

Leave a Reply


Write A Comment Below
please add comments on This Articles Mohbad – Peace (Lyrics)