J Big N – “Aje” ft. Remy Crown
View comments
After the huge success of his 2020 hit – ‘Ife ‘ (Love featuring Teni & Don Jazzy), DJ Big N releases a new big tune titled “AJE” featuring rising act, Remy Crown, produced by Magicsticks. ‘ Aje ‘ is DJ BIG N counting his blessings and starting 2021 in grand style, Recruiting the vocals of Remy Crown , this number shows DJ Big N’s production flair and aptitude for the hugely popular Amapiano genre. The song has a high tempo delivery and Remy Crown’s vocals only aid its crescendo. A club number that will definitely have you moving, DJ Big N delivers once again and sets a marker for what we can expect from the official disc jockey of Mavin. Listen and Enjoy!!! DOWNLOAD NOW AJE LYRICS Issa Banger Oh (x3) When You’re big, you’re Big Abeg Crown Baby Big N Fun mi the Mic Verse 1 Never look down on anybody Na everybody get destiny O wo Prada emi d’ogbon si As long as we no naked Kadija say she don taya She talk say I don loose guard She’s trying to get herself a Zaddy She don taya to wear jacquard aii Today Na your own, tomorrow get control o As everything Dey go ka sha ti survive As I Dey drop am make dem feel the vibe o And as I dey hustle on a low CHORUS Ota I ba j’oju mi (Aje) Oluwa lo ni glory (Aje) Dem wan Begin confuse me (Aje) Won fe fimi ko story Won fe k’aeroplane mi wo hold up (Aje) I don Dey fly I can’t stop (Aje) The bottles don Dey pop up (Aje) The money don Dey pile up (Aje) HOOK So you dey among them All the people wey Dey jump fence Thank God don catch dem Before I vex I go report dem to God first (2x) I say eeeeeeeeeeeeh mama eeeeeeeeeh Suku eeeeh ( 2x ) VERSE 2 When you re big you re big abeg Simply put I am the best o I be lion dem be pet Who chop beans Na en Dey mess o Kogbagidi They want to copy me I laugh in Swahili CHORUS Ota I ba j’oju mi (Aje) Oluwa lo ni glory (Aje) Dem wan Begin confuse me (Aje) Won fe fimi ko story Won fe k’aeroplane mi wo hold up (Aje) I don Dey fly I can’t stop (Aje) The bottles don Dey pop up (Aje) The money don Dey pile up (Aje) HOOK So you dey among them All the people wey Dey jump fence Thank God don catch dem Before I vex I go report dem to God first (2x) I say eeeeeeeeeeeeh mama eeeeeeeeeh Suku eeeeh ( 2x ) Big N Remy Crown When You’re big, you’re Big Abeg